Monday, 23 September 2013
Lyrics: Ajuju – Fall In Love
Ajuju
Fall in love with you
You can call me aj
International[7x]
If you give me the keys to your heart
I promise to keep it safe for you
I promise say all of my people for naija dem go just dey fall in love with you
Dem still dey ask me how far
Never so far away for you
Every time wey we dey waka for road see dem
Dem dey look you like mumu
Tsile chei chei chei
E don tey
Wey i don dey feel your way
Everytime wey i dey waka for road omo na to make my pay
Last time wey i ask of you
Dem say you don go yanky
Chei e get as you go do me i go wound eh
So i just have to get me a visa
So i can take a trip out of naija
And i will search for you wherever
As far as i can go
As far as i can go
If you give me the keys to your heart
I promise to keep it safe for you
And i promise say all of my people for naija dem go just dey fall in love with you
Dem still dey ask me how far
Never so far away for you
Everytime wey you dey waka for road see dem
Dem dey look you like mumu
But see i just want to
Fall in love with you i just want to
Fall in love with you my mama go
Fall in love with you
Fall in love with you aproko go
Fall in love with yeeeeeeew
Fall in love with you amebo go
Fall in love with you
Fall in love with you
Sometimes i really wonder
Who`s gonna put asunder
Amebo esurayin
After una don shack awonpkan
Una go dey enter our matter
Naim make my brain dey scatter
But na you dey really really
Really really make me i dey turn to the maga zineeee
So i just have to get me a visa
So i can take a trip out of naija
I will search for you wherever
E no matter e no matter how far i can go
If you give me the keys to your heart
I promise to keep it safe for you
And i promise say all of my people for naija
Dem go just dey fall in love with you
Dem still dey ask me how far
Never so far away for you
See dem dem dey look us like mumu
But see i just want to
Fall in love with you i just want to
Fall in love with you my mama go
Fall in love with you
Fall in love with you aproko go
Fall in love with yeeeeeeew
Fall in love with you amebo go
Fall in love with you
Fall in love with you
Fall in love with you [8x more]
Chei you can call me ajuju
This is dockta frabz
Onye egwu……
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment