Saturday, 21 September 2013

Lyrics: A Cue – Gentleman

Intro:
As e dey hot hmmm Hyper Naughty… A cue
A Cue.



Chorus
Baby Girl you dey on my mind
Sayda (i say that) I think about you all the time
Come and feel me gentleman
Sayda I think about you all the time
see
“I be gentleman o
I be gentleman
Come and feel me gentleman
Sayda think about you all the time’ [2x]

1st verse
Am coming thru
Wetin I never do
Emi gan mo man kaku
Even self timba diju
My baby girl
She fine like golden girl
This girl dey make me gel
Timba tiri mo man tinju
Omo toh nice o
Sare wagba na your size o
Kilomanjaro na d size o o
No be lie o
What about me what you
What about us, so what we gonna do
I gentle pass lion
Ladies and gentlemen

Chorus
Baby Girl you dey on my mind
Sayda (i say that) I think about you all the time
Come and feel me gentleman
Sayda I think about you all the time
see
“I be gentleman o
I be gentleman
Come and feel me gentleman
Sayda think about you all the time’ [2x]

2nd Verse
You should have known me better
Many things to me don’t matter
This days owo lon dara
Everywhere I go ni mo matter
Dem say dem too like am
My enemies dem no matter
No condition go make me para
Say we thank d Lord Allau akbar
What bout me, what about u
What about us, so what we gonna do
I gentle pass lion
Ladies and gentlemen

Chorus
Baby Girl you dey on my mind
Sayda (i say that) I think about you all the time
Come and feel me gentleman
Sayda I think about you all the time
see
“I be gentleman o
I be gentleman
Come and feel me gentleman
Sayda think about you all the time’ [2x]

No comments:

Post a Comment