Thursday 20 June 2013

Lyrics: Oga Sir – Yes Sir, No Sir




INTRO
O G A S I R
Oga Sir
Achacha
You know what it iz..
Omo! Na Streetz o!
See make I tell una how e dey goes…
How e dey goes for the Streetz wey I beez meen!
Yo!

VERSE 1
No be today we nor dey take Eye see Police Uniform/
But as Eye don red so, how I want take see who dey come/
I dey my Hood dey kpom, all these Oga you’re the Bomb/
I never blow finish, why I still dey hear them shooting Gun?/
Unto Police na your Friend, unto Bail na free/ U
nto Oga Sir wey I be I just say make I see/ T
he kind Gbege wey dey abi? Werey like me/
I turn David, I know say I small but I dey mighty?/
The kind Tear-gas wey enter my Eyes, I wanna cry/
As I dey find as I go dey alive, dah! Omo! Na die/
Y.O.LO wallahi, I hold my Jesus Piece/
God please, just this, make them no go hold my Guys/

CHORUS
Come here! Na you be Oga Sir ba? Yes Sir No Sir Yes Sir No Sir Yes Sir/
You that Bastard! Nor be Oga Sir ba?/
Yes Sir No Sir Yes Sir No Sir Yes Sir/
See, Ooboy! If na you be Oga Sir let me know/
No Sir Yes Sir/
Ooboy! If na you be Oga Sir let me know, No Sir Yes Sir No Sir Yes Sir/
Nor be you be Oga Sir? Zan chu buro Ubanka fa!
O G A S I R
Oga Sir
Achacha
You know what it iz..
Omo! Na Streetz o!

VERSE 2
Na wet Handky dey my Face as my guyz dey dull/
All that time wey dem dey kpaki dem, my Eyez clear small/
The Coast never clear, but I gats to find way crawl/
As i dey matey I no sabi when my Handheld fall/
But I ball, na later I call the Line after/
E ring for Police Station, na DPO na em answer/
“Oga” Sir! “Na you be Oga Sir ba?”/
Yes Sir No Sir “Sharrap! you that Bastard!”/
I end the Call dah! Wallahi! no be wahala/
I gather Morale, call my Lawyer, start dey head Ikot Akpan Abia/
Achacha na Gate I from start dey para/
move strait, ask DPO, Wetin be una wahala?/

CHORUS
Constable! Sir! Na him be Oga Sir ba? Yes Sir No Sir Yes Sir No Sir/
Kai! Where that I.P.O? Na him be Oga Sir ba?/
Yes Sir No Sir Yes Sir No Sir Yes Sir/
Wallahi! If na you be Oga Sir let me know/
No Sir Yes Sir/
If na you be Oga Sir let me know, No Sir Yes Sir No Sir Yes Sir/
Nor be you be Oga Sir? Zan chu buro Ubanka fa!
O G A S I R
Oga Sir
Achacha
You know what it iz..
Omo! Na Streetz o!
To be continued…

No comments:

Post a Comment